35 Di next morning, Jonatan with en boy savant kon go di field go meet David.
So Amasa go koll dem, but e nor kom back wen di king sey make e kom.
For di third day, yu go-go stay for di place where yu first hide put wen all dis tins start. Make yu stay near Ezel Stone.
Jonatan stand up from di tabol with vexnashon and dat day, e nor chop anytin, bikos e dey vex sey en papa won kill David.
E kon tell en savant, “Make yu run go find di arrow wey I won shot so.” As di savant dey run, Jonatan shot di arrow pass am.