Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 20:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 For di third day, yu go-go stay for di place where yu first hide put wen all dis tins start. Make yu stay near Ezel Stone.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 20:19
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Saul tell en pikin Jonatan and all en savants sey make dem kill David. But Saul pikin Jonatan like David well-well.


So e kon tell David, “My papa dey try to kill yu. So make yu take kare as yu dey waka for morning and find somewhere go hide and make yu stay der alone.


Jonatan tell David, “Tumoro na new moon and I go miss yu, bikos yor seat go dey empty.


I go shot three arrow near am like sey I dey target sometin.


Di next morning, Jonatan with en boy savant kon go di field go meet David.


David ansa, “Tumoro na new moon and I suppose dey with di king for evening food. I go-go hide for di field for like three evening.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ