Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 20:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Jonatan tell David, “Tumoro na new moon and I go miss yu, bikos yor seat go dey empty.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 20:18
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di third day, yu go-go stay for di place where yu first hide put wen all dis tins start. Make yu stay near Ezel Stone.


Di king sidan for where e dey sidan before near di wall, den Jonatan sidan face am and Abner sidan for en side. But David chair dey empty.


David ansa, “Tumoro na new moon and I suppose dey with di king for evening food. I go-go hide for di field for like three evening.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ