Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 20:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Jonatan still swear again with David, bikos e love am. Jonatan love David as e love en own life.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 20:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jonatan my broda, si as I dey kry for yu! I love yu with all my heart, bikos di love wey yu get for mi, deep pass di one wey dem dey love woman.


Betta friend dey always show en love and yor relashon go always dey with yu wen yu dey face wahala.


Friendship if put yu for trobol, but some friends go dey klose to yu pass yor own broda.


Gedalaya tell dem, “I dey tell una naw sey, make una nor fear to surenda give Babilon pipol. Make una stay for dis land, serve Babilon king and evritin go-go well for una.


Weda na una broda, pikin, wife or friend kon tok and wont make una serve oda gods wey una or una grand-grand papa nor know before,


Wen David don tok to Saul finish, en and Jonatan kon turn tait friend. Jonatan like David as e like ensef.


Jonatan kon make kovenant with David, bikos e love am as e love en own life.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ