1 Samuel 2:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Eli go kon bless Elkanah and en wife sey, “Make God give yu many shidren thru dis woman and di shidren go replace Samuel wey yu dedikate give God.” Den dem go-go back to dia house. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |