19 Anytime wey en mama kom with en husband to do sakrifice evry year, dem dey bring new dress for Samuel.
“Evry year, una go celebrate three times to take honor mi.
“Na blue yu go take paint evritin for di priest garment.
Di next year, Elkanah and en family kon go sakrifice give God again and dem gi-am di vow wey dem make,
Evry year, Elkanah dey from en town go woship and sakrifice to God for Shiloh. Na der, Eli two pikin (Hofni and Finehas) dey for serve God as priest.