Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 2:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 If di pipol sey, “Make wi first boil di fat wey dey di meat, den yu fit take yor own komot,” di priest go sey, “No! Make una gi-am to mi like dat! If una nor give mi naw, I go use force take am!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 2:16
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All di govnors wey don rule before mi, trobol di pipol and dey kollect forty silva koins evriday for food and wine. Even dia savants dey opress di pipol too. But I difren from dem, bikos I dey fear God.


Den di priest go burn dem for di altar as food ofrin to God and God like am well-well. All di fat na God own.


Dis na wetin God tok: “Una wey bi lie-lie profets dey make my pipol sin! If pesin give una food chop, una go sey make peace dey with am, but doz wey nor give una, una go won fight dem.


So Dan men tell am, “Mind wetin yu dey tok! Unless yu wont make all dis men attack kon kill yu and yor family.”


Even before dem go burn di fat wey dey di meat, di priest savant go kom tell di pipol sey, “Make una give di priest some meat make e roast. E nor go take meat wey dem don boil from una, escept di one wey dem neva kook.”


Eli shidren sin too plenty for God eye, bikos dem dey trit God ofrin anyhow without respet.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ