Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 19:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Saul gri with en pikin Jonatan kon swear sey, “As long as God dey alive, nobody go kill David.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 19:6
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Doz wey hate pipol wey dey sin and honor doz wey dey fear and follow God! Pipol wey dey do wetin dem promise even wen e dey pain dem.


Make yu tok for doz wey nor fit tok for demsef; make yu judge well for doz wey dem dey opress.


Doh dis pipol dey swear with God name, but di trut bi sey, dem nor mean wetin dem dey tok.”


Bikos as long as God wey save Israel dey alive, even if na Jonatan my pikin kause am, e must die today!” But nobody for di sojas tok anytin.


E risk en life wen e fight and kill Filistia pipol. God win big viktory for Israel pipol. Wen yu si and hear am, yu yorsef kon dey happy. So wetin go make yu won sin against pesin wey nor do any bad tin? Wetin go make yu won kill David yor savant for no rizin?”


Den Jonatan bring David kon meet Saul and di boy kon dey serve am as e dey do before.


But Saul kon use God take swear sey, “As long as God dey alive, nor-tin go happen to yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ