Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 19:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Saul send pipol go guide David house and make dem kill-am wen day break. Den David wife, Mikal tell David, “If yu nor save yorsef dis nite, by dis time tumoro, yu go don bikom dead body!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 19:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David ansa, “Okay! I go make agriment with yu for one kondishon; yu must bring Mikal wey bi Saul dota, anytime wen yu dey kom meet mi.”


Gaza pipol kon know sey, Samson dey for der, so dem gada for di town gate dey wait for am till day break. Dem sidan kwayet dey tok for dia mind sey, “If morning rish, wi go kill-am.”


So Saul send men go katch David kom. Wen di men si some profet dey tok wetin go happen with Samuel as dia leaders, God Spirit kon enter dem and demsef kon dey tok like di profets.


Yu nor know sey as long as David dey alive, yu nor go ever bi king for Israel? Naw, make yu go bring am kom here, bikos e must die!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ