1 Samuel 18:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Dis tin kon make Saul dey vex. E nor like di word wey di wimen dey tok and e kon tink for en mind sey, “Dem dey sey David don kill tazon times tazon pipol, but mi, only 1,000. Wetin e nor get escept di kingdom?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |