Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 18:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Wen di time rish wen dem won give Saul pikin, Merab to David, dem kon give di girl to Adriel wey kom from Meholah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 18:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But e take Armoni and Mefiboshet, di sons wey Rizpah born for Saul and na Aiaya bi Rizpah papa. E still take Saul dota, Merab five sons; den Barzillai wey kom from Meholah, di king take en pikin, Adriel.


Make yu still anoint Jehu wey bi Nimshi pikin, as Israel king. Den yu go anoint Elisha wey Shafat born, wey kom from Abel-Meholah, bikos na en go bi profet afta yu.


Baana wey Ahilud born, dey kare for Taanak, Megiddo and all di aria for Bet-Shean near Zaretan town, for di sout-side for Jezrel town go rish Abel-Meholah and Jokmeam town.


So dem kon give Samson wife to bi to Samson best man for di marriage.


Wen Gideon men dey blow dia trumpet, God make di enemies bigin fight demsef with dia swod. So dem run go Zaretan, wey far rish Bet-Shittah and Abel-Meholah town, near Tabbat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ