Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 17:58 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

58 Saul ask am, “My pikin! Na wish pesin pikin yu bi? Who bi yor papa?” David ansa, “Jesse wey bi yor savant wey kom from Betlehem, naim bi my papa.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 17:58
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem take Asahel body kon go beri am for en papa grave for Betlehem. Den Joab and en men travel for dat nite and dem kon rish Hebron di next day.


God tell Samuel, “Na how long yu won to dey sorry for Saul? I don rijet am as Israel king. So put olive oil for yor horn make yu dey go. I dey send yu go meet Jesse for Betlehem, bikos I don choose my king from among en sons.”


Naw, David na one Efrat man pikin and di man kom from Betlehem for Judah and en name na Jesse. Di man get eight boys and wen Saul dey rule, di man don old well-well.


If yor papa notis sey I nor dey di tabol, make yu tell am sey, ‘I beg yu make I go Betlehem, bikos di time wey di whole family dey sakrifice evry year, don rish.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ