Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 17:55 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

55 As Saul dey wosh David dey go fight di Filistia man, e kon ask Abner wey bi di sojas oga sey, “Abner! Na wish pesin pikin bi dis sef?” Abner ansa, “My king, I nor know.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 17:55
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na so I go take test una: As long as Fero dey alive, una nor go komot here until una bring una yonga broda kom here.


Hannah kon sey, “Oga, yu remember mi so? Na mi bi di woman wey yu si stand for here dey pray give God.


Saul wife name na Ahinoam wey bi Ahimaaz pikin. Di oga for Saul sojas na Abner wey bi Ner pikin and Ner na Saul papa broda.


So Jesse send for am. Di boy fine well-well, e strong and get fine eyes. God kon tell Samuel, “Na en bi dis! Make yu go anoint am!”


David take Goliat head go Jerusalem and e put Goliat swod for di tent.


Di king kon sey, “Make yu go find out wish pesin pikin e bi?”


Saul ask am, “My pikin! Na wish pesin pikin yu bi? Who bi yor papa?” David ansa, “Jesse wey bi yor savant wey kom from Betlehem, naim bi my papa.”


So David kon go di place where Saul kamp put. E si where Saul, Ner pikin Abner and en sojas sleep put. Saul sleep inside di kamp, while en sojas kon sleep round am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ