Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 17:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Den Saul wear wetin e take dey fight put for David body kon put en bronze helmet for en head. E still put iron shirt for en body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 17:38
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una ready and klimb una horse! Make una take pozishon kon wear una helmet! Den sharp una spear kon wear una war klot!”


David still sey, “God wey diliver mi from di lion and di bear, go still diliver mi from dis Filistia man hand!” Den Saul kon tell David, “Make yu go fight am and make God dey with yu.”


David put en swod for di tins wey e wear to go fight and e kon try to waka, but e nor fit waka, bikos e nor dey use dem before. David kon tell Saul, “I nor fit waka with dis tins, bikos I neva use dem before.” So David kon remove dem.


Jonatan remove di gown wey e wear kon gi-am to David, plus en gear, en swod, en bow and even en belt.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ