31 Wen dem hear wetin David tok, dem kon tell Saul. So Saul kon koll David.
Yu don si pesin wey get good work? E dey-dey with kings and nor bi with yeye pipol.
Den, David waka komot der kon go ask anoda pesin di same kweshon, but dem gi-am di same ansa.
David tell Saul, “Nor let anybody mind fail am. Yor savant go-go fight dis Filistia man!”