30 Den, David waka komot der kon go ask anoda pesin di same kweshon, but dem gi-am di same ansa.
David ansa am, “Wetin I don do naw? I nor go fit tok anytin again?”
Wen dem hear wetin David tok, dem kon tell Saul. So Saul kon koll David.