23 As e dey tok to dem, Goliat di Filistia champion wey kom from Gat kon kom out from Filistia pipol side. E tok as e always dey do and David kon hear am.
Wen Israel men si Goliat, dem go hide, bikos of fear.
Den di champion for Filistia pipol kamp kon kom out. En name na Goliat and e kom from Gat. E tall rish seven fit.