Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 17:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 So one day, Jesse kon tell David, “Make yu take dis korn wey dem roast and ten bread go give yor brodas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 17:17
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem bring basin, pots and bed shit kom gi-am. Dem still bring food: wheat, barley, grain wey dem roast, beans, peas, honey, cheese, cream and some sheep kom give David and en men.


If yu wey bad fit give yor pikin good tin, yu tink sey God wey dey heaven nor go give betta tin to pipol wey ask am?


Since una fit give una pikin good tins as una bad rish, wot of una Papa for Heaven wey go give di Holy Spirit to anybody wey ask am?”


For di time wey dem won chop food for aftanoon, Boaz kon tell Rut, “Make yu kom chop some food! Make yu drink some wine too as yu dey chop yor bread!” So Rut sidan near di oda workers. Den Boaz give Rut some rice wey dem roast. Rut chop beleful, den kon keep di rest.


So for forty days, di Filistia man dey kom out evry morning and evening dey shaut.


So Abigail kon kwik-kwik take two hundred bread, two kontaina wey wine full, five sheep wey dem don barb well, hundred raisin and two hundred fig fruits wey dem don press. Abigail pak dem put on-top donkey


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ