15 David dey go kom back from Saul palis, so dat e go fit take kare of en papa sheep for Betlehem.
Samuel kon sey, “Dis na all di boys wey yu get?” Jesse ansa, “E still get di one wey small pass. E dey kare for di animals.” Den Samuel tell Jesse, “Make yu send pesin go koll am kom, bikos wi nor go fit do anytin until e kom here.”
So for forty days, di Filistia man dey kom out evry morning and evening dey shaut.
David ansa Saul, “Yor savant dey guide animal for en papa. Wen ever lion or bear or wild animals kon karry one sheep from di odas,
Dat day, Saul take David and e nor let am go house go meet en papa.