8 Den Jesse koll Abinadab kom meet Samuel. But Samuel sey, “God nor choose dis one too.”
Ben-Abinadab wey marry Solomon dota Tafat, dey kare for all di aria for Dor.
Eliab na Jesse first pikin, why Abinadab na di sekond born, follow by Shimea,
Jesse three first boys don follow Saul go di war and dia names na, Eliab wey bi di first-born, sekond to Abinadab and Shammah wey bi di third.
Den, Kiriat-Jearim pipol kom karry di Kovenant Box go Abinadab house wey dey di hill. Dem kon santify Abinadab pikin, Eleazar, so dat e go dey guide di box.