Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 16:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Samuel kon sey, “Dis na all di boys wey yu get?” Jesse ansa, “E still get di one wey small pass. E dey kare for di animals.” Den Samuel tell Jesse, “Make yu send pesin go koll am kom, bikos wi nor go fit do anytin until e kom here.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 16:11
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Amnon get one wayo friend and en name na Jonadab and na David broda, Shimei born am.


So make yu tell David wey bi my savant sey, di Oga God sey, ‘I take yu komot from where yu dey kare for animal kon make yu rule Israel wey bi my pipol.


So, make yu tell David my savant sey, mi wey bi di Oga God sey, ‘I take yu from where yu dey guide sheep kon make yu lead my pipol, Israel.


One day wen Moses dey kare for di sheep and goat wey bi en wife papa, Jetro wey bi priest for Midian own, e kon karry di animals go far for anoda side for di wildaness till e rish di holy mountin for Horeb.


Jesse show Samuel en seven boys. But Samuel kon tell Jesse, “God nor choose any of dis ones.”


Wen en senior broda Eliab hear am dey tok to di men, e kon vex tell David, “Wetin make yu kom der? Na who yu sey make e guide doz sheep for di desert? I know sey yu like to show yorsef! Yu just kom here to wosh di fight!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ