Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 16:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Jesse show Samuel en seven boys. But Samuel kon tell Jesse, “God nor choose any of dis ones.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 16:10
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Samuel kon sey, “Dis na all di boys wey yu get?” Jesse ansa, “E still get di one wey small pass. E dey kare for di animals.” Den Samuel tell Jesse, “Make yu send pesin go koll am kom, bikos wi nor go fit do anytin until e kom here.”


Den Jesse koll Shammah. But Samuel sey, “God nor choose dis one too.”


Naw, David na one Efrat man pikin and di man kom from Betlehem for Judah and en name na Jesse. Di man get eight boys and wen Saul dey rule, di man don old well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ