25 Naw! Abeg make yu forgive mi. Follow mi go, so dat I go-go woship God.”
So David stand up go baf; e komb en hair kon shange en klot. Den e go woship for God house. Wen e rish di palis, e ask for food and e chop am as dem just bring am.
Make una forgive mi for dis last time and pray to di Oga una God, so dat E go remove dis sofa from mi.”
But Samuel tell Saul, “I nor go-go with yu, bikos yu don rijet wetin God tok and God don rijet yu as king ova en pipol, Israel.”