8 Jonatan kon sey, “Okay! Wi go-go fight doz men.
Di savant ansa, “Make yu do evritin wey dey yor mind. Do as yor mind dey tell yu. I dey with yu go rish di end.”
If dem sey, ‘Make una wait, wi dey kom meet una’, wi go stay for der until dem kom.