Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 14:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 So Saul tell Jonatan, “Tell mi wetin yu do.” Jonatan kon tell am, “I use my rod take taste small for di honey. I must die!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 14:43
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Joshua kon tell Akan, “My pikin, respet Israel God make yu praiz am! Tell mi wetin yu do; nor deceive mi at-all!”


But Jonatan nor hear about di swear wey en papa and di sojas swear. E kon take di rod wey dey en hand take pak di honey. Wen e chop am, en body kon fresh.


Den Saul kon sey, “Make una trow di dice for mi and my pikin.” Wen dem trow am, e kon katch Jonatan.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ