1 Samuel 14:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English40 Den e kon tell di sojas, “Una go dey dis side, why mi and my pikin Jonatan go dey di oda side.” Di sojas ansa Saul, “Make yu do wetin yu know sey dey good.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Den Saul sey, “My Oga wey bi Israel God! Wetin make Yu neva ansa mi today? Ansa mi with di holy stone. If na mi or my pikin kause dis sin, den make Yu ansa by Urim; but if na yor pipol kause am, make Yu ansa by Tummim.” Den God pick Saul and en pikin thru dice wey dem trow and Israel pipol kon dey save.