Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 14:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Dat day Israel sojas kill Filistia pipol from Mikmash go rish Aijalon and dem kon taya.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 14:31
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di day wey God put Amor pipol for Israel pipol hand, dat day Joshua pray to God for Israel pipol front sey: “Yu sun, make yu stay for where yu dey on-top Gibeon! And make di moon nor near dis side, just stay for where yu dey for Aijalon Valley!”


Saul selet 3,000 men from Israel for ensef. 2,000 from di men, dey with Saul for Mikmash and for Bethel kountry for di hill; while di remainin 1,000 dey with Jonatan for Gibeah for Benjamin. E kon send di rest pipol go house.


True-true, if to sey di sojas chop some for Filistia pipol food, yu nor know sey wi for fit kill dem well-well?”


Di rock wey face nort dey near Mikmash and di oda one wey dey sout dey near Gibeah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ