Joshua kon sey, “Wetin make yu bring wahala for awa head? God go put wahala for yor head today!” So, evribody for Israel stone en, en family and evritin wey e get until dem die finish, den dem kon burn dem.
Den one soja kon tell am, “Yor papa make all di sojas dem swear sey, ‘E nor go betta for any man wey go chop food today!’ Dis na why di sojas dem don taya.”