Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 14:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 But Jonatan nor hear about di swear wey en papa and di sojas swear. E kon take di rod wey dey en hand take pak di honey. Wen e chop am, en body kon fresh.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 14:27
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My pikin, make yu chop honey bikos e good. Just as honey sweet for yor mout,


Wen good pesin listin to wetin bad pesin dey tok, e go bi like wota wey nor good or well wey get poizin.


Den one soja kon tell am, “Yor papa make all di sojas dem swear sey, ‘E nor go betta for any man wey go chop food today!’ Dis na why di sojas dem don taya.”


Den Jonatan ansa, “My papa don kause wahala for di land. Si as my body just fresh wen I taste only small for di honey.


So Saul tell Jonatan, “Tell mi wetin yu do.” Jonatan kon tell am, “I use my rod take taste small for di honey. I must die!”


some fig wey don dry and two raisin. Dis food kon make am strong well-well, bikos e neva chop food or drink wota for three days and three nites.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ