1 Samuel 14:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 Hibru pipol wey don first go fight Filistia pipol before, kom out kon join Israel pipol wey dey with Saul and Jonatan. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
But Filistia pipol kommander kon dey vex with King Akish, den di oga sey, “Tell dem make dem dey go! Make David and en men go back to di place wey yu gi-am. Nor let am follow us go fight, bikos e fit turn against us for di fight. Wetin e go do take win en oga favor back, dan make e turn kon bigin kill awa own men?