Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 14:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Den fear kon katch di remainin Filistia sojas wey dey di kamp, field and evriwhere. Dem fear and di eart kon dey shake. Na God kause dis fear.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 14:15
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and dem kon start dia journey. Di towns wey dey dat aria dey fear God and fear nor gri let dem porshu Jakob and en shidren.


Wen yu hear mashin sound on-top di trees, make yu attack, bikos I go mash go front go win Filistia sojas for yu.”


Fear dey wait dem for evriwhere and e go follow dem as dem dey waka.


So fear go katch dem, bikos God dey with di pipol wey dey obey am.


Smoke kover Mount Sinai, bikos God land on-top di mountin with fire. Di smoke dey go up like oven own and di mountin kon dey shake well-well.


Bikos e dey fear, en face kon dey red and all en body kon dey shake.


Una go dey hear rumor sey war dey happen for difren place. Make una nor fear, bikos e must happen, but di time wey I go kom, neva rish.


kon tell dem, “I know sey God go give una dis town. Wi dey fear una well-well and evribody wey dey stay di town dey shake bikos of una.


Each man stand for one place round di kamp and dia enemies sojas kon dey shaut run komot from di place wey dem dey.


Filistia sojas divide dia kamp into three group. One group face di road wey dem dey pass go Ofrah for Shual land;


anoda group face di road wey go Bet-Horon and di last group kon dey waka go di road wey go di borda where dem for dey si Zeboim Valley for di desert side.


Filistia pipol kon send some sojas make dem go block Mikmash road.


For di first fight, Jonatan and en savant kill about twenty men and di aria big rish half-akar land.


Saul men wey dey wosh for Gibeah for Benjamin kon si as all Filistia sojas dey run anyhow.


As Samuel dey burn di ofrin, Filistia pipol dey kom fight Israel pipol. But for dat day, God kon send tonda from heaven go meet Filistia pipol. E make dem fear well-well and Israel pipol kon kill dem well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ