20 So wen Israel pipol wont sharpen or do any knife, den must go do am for Filistia pipol land.
E do di same tin for Manasseh, Efraim and Simeon land go rish Naftali and all di towns wey dey near dem.
Just as iron dey make iron sharp, na so too, two pesin dey learn from each oda.
I go make my lite sharp like swod and my hand go hold di judgement swod well-well; I go revensh doz wey make mi vex kon pay doz wey hate mi!
E nor get anybody wey fit do iron work for Israel, bikos Filistia pipol nor wont make Israel pipol dey make swods and spears.
Di money wey dem dey pay na one koin to sharpen axe and ripair shepad stik, den two koin to sharpen big and small hoes.