Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 13:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Filistia sojas divide dia kamp into three group. One group face di road wey dem dey pass go Ofrah for Shual land;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 13:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di next day, Saul kon divide di pipol into three group. Dem go Ammon pipol kamp for morning kon kill all of dem until aftanoon. And di pipol wey remain, run skata go difren place.


Den fear kon katch di remainin Filistia sojas wey dey di kamp, field and evriwhere. Dem fear and di eart kon dey shake. Na God kause dis fear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ