Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 12:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 “So, make una stand for where una dey kon wosh di great tins wey God go do and una go si am with una eye.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 12:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Moses kon tell di pipol, “Make una nor fear! Make una get faith and una go si how God go take save una; bikos dis Egypt sojas wey una dey si today so, una nor go ever si dem again.


Wen Israel pipol si how di Oga dia God take fight Egypt pipol with en mighty pawa, dem kon dey fear am. So, dem kon bilive God and en savant, Moses.


Naw, make una stand for God present, so dat I go remind una about all di good-good tins wey God don do for una and una grand-grand papa.


Den Samuel tell Saul, “Wait first! Make I tell yu wetin God tok yestiday nite.” Saul kon sey, “Make yu tell mi.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ