8 Wen Saul kount all of dem for Bezek, Israel pipol na 300,000 strong men, while Judah men, na 30,000.
Dem tell di king about all di men wey fit do soja work and dem bi 800,000 from Israel and 500,000 from Judah.
So King Joram mash from Samaria go gada Israel sojas togeda.
Di leaders for all di tribe for Israel dey with God pipol too and dem bi 400,000 sojas.
Dem kon tell di pesin wey dem send kom, “Dis na wetin yu go tell Jabesh: ‘Tumoro, una go dey save wen di sun don dey shine well-well.’ ” Wen di messenja go tell Gilead pipol di message, belle sweet dem well-well.
Den Samuel go Gilgal and from der to Gibeah for Benjamin. Saul shek di sojas wey still dey with am and dem bi like six hundred.
So Saul gada en sojas kon kount dem for Telaim: Dem bi 200,000 sojas wey dey waka with leg and 10,000 men from Judah.