14 Saul papa broda kon ask en and en savant, “Na where una go?” Saul ansa, “Wi go look for di donkey. But wen wi nor si dem, wi kon go meet Samuel.”
Leta wen Gehazi go stand near en masta, Elisha kon ask am, “Gehazi, where yu go since?” Gehazi ansa, “I nor go anywhere o-o.”
Wen Saul don tok finish, e kon go di altar for di hill.
Saul papa broda kon sey, “Make yu tell mi wetin Samuel tell yu.”
Saul wife name na Ahinoam wey bi Ahimaaz pikin. Di oga for Saul sojas na Abner wey bi Ner pikin and Ner na Saul papa broda.