13 Wen Saul don tok finish, e kon go di altar for di hill.
One man wey kom from der kon ansa, “Na who bi dia papa?” So dis tin kon turn parabol: “Saul sef dey among di profets?”
Saul papa broda kon ask en and en savant, “Na where una go?” Saul ansa, “Wi go look for di donkey. But wen wi nor si dem, wi kon go meet Samuel.”