6 From Zera family, Jeuel and en family kom back too. Na 690 family for Judah kom back to Jerusalem.
Leta en broda kom out with di rope for en hand, so e koll am Zera.
Judah sons na: Er, Onan, Shelah, Perez and Zera (But Er and Onan die for Kanaan land). Perez sons na Hezron and Hamul.
Tamar wey bi Judah pikin wife, born Perez and Zera give Judah and all en sons kon bi five.
Zera sons na: Zimri, Etan, Heman, Kalkol and Dara.
Odas still kom back from Shilon family and dem bi Asaya wey bi di first-born and en sons.
Doz wey kom back from Benjamin tribe na: Sallu wey Meshullam born. Meshullam na Hodevah pikin and na Hassenuah bi Hodevah papa.
And Judah shidren akordin to dia family na: Shelah family; Perez family and Zera family.