43 Moza born Binea; Binea born Rafaaya wey bi Eleasah papa and na Eleasah born Azel.
Na Moza born Binea, Binea born Rafah wey bi Eleasah papa and na Eleasah born Azel.
Ahaz na Jehoaddah papa and Jehoaddah three sons na: Alemet, Azmavet and Zimri. Na Zimri bi Moza papa.
Azel born six sons: Azrikam, Bokeru, Ishmael, Shearaya, Obadaya and Hanan. Na Azel pikin dem bi.