Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 9:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Di four main guide na from Levi tribe where dem for bi leaders. Na dem still dey kare for di store room and evritin wey dem keep for di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 9:26
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”


Dia family dey kom help and join dem guide for seven days.


Dem dey sleep near di temple, bikos na dia work to guide and open di gate evritime.


E build one big room where dem bin dey keep korn ofrins and incense, di tins wey dem dey use for di temple, di ofrin wey bi priests own and one from evry ten tins wey pipol bring from dia korn, wine and olive oil wey dem give Levi pipol and doz wey dey guide and sing for di temple.


“Make yu go Rekab town go tok to di pipol, den make yu bring dem kom one of di room for di temple kon give dem wine drink.”


Di man karry mi pass di gate enter di kourt. Na thirty rooms dem build join di wall for outside and for dia front, e get one place where dem pak stone full


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ