1 Kronikles 9:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 E still get Adaya wey Pashhur pikin Jeroham born and na Malkijah bi Pashhur papa. Adiel pikin, Priest Massai still dey and na Jahzerah bi en grand-papa. Na Meshullam born Jahzerah and na Meshillemit wey Imma born, bi Meshullam papa. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |