Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 8:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Afta Shaharaim porshu en too wifes, Hushim and Baara, e still born shidren wen e dey Moab land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 8:8
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But wen Abraham still dey alive, e give gift to di shidren wey en oda wifes born for am kon send dem go east, so dat dem go dey fast and nor disturb Isaak.


Ehud shidren na Naaman, Ahijah and Gera. Gera, wey bi Uzza and Ahihud papa, na-im lead dem for di journey.


E marry Hodesh wey born seven sons for am and dia names na: Jobab, Zibia, Mesha, Malkam,


For di time wen Israel neva get king, honga kon dey for Judah land. So one man from Betlehem for Judah kon go stay for Moab and e karry en wife and two sons follow body.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ