Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 8:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dis na Ehud shidren-shidren. Dem bi di head for dia family and na Gibeah dem dey stay, but dem force dem go stay for Manahat.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 8:6
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Benjamin sons na: Bela, Beka, Ashbel, Gera, Naaman, Ehi, Rosh, Muppim, Huppim and Ard.


Jerahmeel wey bi Hezron first son, en shidren na: Ram, Bunah, Oren, Ozem and Ahijah.


Shobal wey bi Kiriat-Jearim papa, en sons na: Haroeh and half of Manahat pipol.


Salma sons na: Betlehem, Netofat, Atrot Bet-Joab, half of Manahat and Zor pipol,


Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.


Jediael born one pikin wey dem dey koll Bilhan. Bilhan born seven sons: Jeush, Benjamin, Ehud, Kenaana, Zetan, Tarshish and Ahishahar.


Ehud shidren na Naaman, Ahijah and Gera. Gera, wey bi Uzza and Ahihud papa, na-im lead dem for di journey.


From Benjamin tribe, dem give dem Gibeon, Gibeah,


Afta Ehud die, Israel pipol sin against God again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ