Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 8:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Ulam sons na strong sojas. En shidren with en grand-shidren, na 150 dem bi. Na dis pipol bi Benjamin shidren-shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 8:40
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kom from Benjamin tribe and na der Saul from kom. Dem sabi shot arrows and trow stones well with dia two hand.


Azel broda, Eshek born three sons: Ulam, Jeush and Elifelet.


Dem rite Israel pipol name akordin to dia family for Israel kings history book. Dem karry Judah pipol go sofa for Babilon, bikos of dia sins.


King Asa get 300,000 sojas from Judah wey karry shield and spear. E still get 280,000 strong men from Benjamin and dem still karry shield and spear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ