Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 8:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Na Moza born Binea, Binea born Rafah wey bi Eleasah papa and na Eleasah born Azel.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 8:37
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One giant wey dem dey koll Ishbi-Benob, wey karry bronze spear wey heavy rish seven and half pounds with new swod kon tink sey e fit kill David.


Ahaz na Jehoaddah papa and Jehoaddah born three sons: Alemet, Azmavet and Zimri. Na Zimri bi Moza papa.


Azel born six sons: Azrikam, Bokeru, Ishmael, Shearaya, Obadaya and Hanan.


Moza born Binea; Binea born Rafaaya wey bi Eleasah papa and na Eleasah born Azel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ