Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 8:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Na Ner bi Kish papa and na Kish born King Saul. Saul born four sons: Jonatan, Malki-Shua, Abinadab and Eshbaal.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 8:33
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


Den David orda en sojas and dem kill dem. Dem kut dia hand and leg komot kon hang dem near Hebron wotaside. But dem take Ish-Boshet head kon go beri am for Abner grave for Hebron.


and Miklot wey bi Shimea papa. All dis family stay for Jerusalem near dia oda family pipol.


Na Jonatan bi Meribbaal papa and Merib-Baal born Mikah.


Di pipol kon ask for king and God give dem Saul, wey bi Kish pikin, wey kom from Benjamin tribe and e rule dem for forty years.


Filistia sojas kon katch and kill Saul three sons wey bi Jonatan, Abinadab and Malki-Shua.


E get one man from Benjamin tribe, en name na Kish and en papa na Abiel wey Zeror born and na Bekorat wey en papa na Afia from Benjamin tribe, born Zeror. Dem know Kish well-well for evriwhere.


E get one pikin, en name na Saul and e fine well-well. E nor get anybody for Israel wey fine rish am and e tall pass evribody for Israel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ