13 Beraya and Shema na leaders for dia family and dem go stay for Aijalon kon porshu doz wey dey stay for Gat town komot.
Shobal wey bi Kiriat-Jearim papa, en sons na: Haroeh and half of Manahat pipol.
Na Penuel bi Gedor papa, while Ezer kon bi Hushah papa. Hur wey bi Efrat first pikin and Betlehem pipol papa, na en shidren-shidren bi dis.
Elpaal born three sons: Eber, Misham and Shemed. Na Shemed build Ono and Lod town with all di village wey dey near am.
Beraya shidren na: Ahio, Shashak, Jerimot,
Di day wey God put Amor pipol for Israel pipol hand, dat day Joshua pray to God for Israel pipol front sey: “Yu sun, make yu stay for where yu dey on-top Gibeon! And make di moon nor near dis side, just stay for where yu dey for Aijalon Valley!”
No Anak pesin remain among Israel pipol, but some dey for Gaza, Gat and Ashdod.
Shaalabbin, Aijalon, Itlah,