12 Elpaal born three sons: Eber, Misham and Shemed. Na Shemed build Ono and Lod town with all di village wey dey near am.
Hushim still born two sons for am: Abitub and Elpaal.
Beraya and Shema na leaders for dia family and dem go stay for Aijalon kon porshu doz wey dey stay for Gat town komot.
Lod, Hadid and Ono men na 725,
Lod, Ono and Wise Men Valley.
dem kon send message kom give mi sey make I kom meet dem for one village for Ono field. But I kon know sey dem dey plan to attack mi.
Lod, Hadid and Ono family na 721;
Pita dey travel from one place go anoda and e still go where di bilivers dey for Lydda.
All di pipol wey dey Lydda and Sharon si wetin happen and dem kon bigin follow Jesus Christ.