9 All of dem na leader for di family. Na 20,200 wariors dem rekord for di family.
Jediael born one pikin wey dem dey koll Bilhan. Bilhan born seven sons: Jeush, Benjamin, Ehud, Kenaana, Zetan, Tarshish and Ahishahar.
Beka born nine sons: Zemirah, Joash, Elieza, Elioenai, Omri, Jerimot, Abijah, Anatot and Alemet.