40 All dis pipol na Asher shidren-shidren. Dem dey head dia family and dem bi popula sojas. Asher wariors na 26,000 just as dem rekord am.
While Ulla shidren-shidren na: Arah, Hanniel and Rizia.
Benjamin first son na Bela, sekond to Ashbel, before Ahara,
Dem koll 26,000 sojas from all dia town and 700 special men wey dey stay der.